Thank You My Lord.

U think say to see April 2014 ending na moimoi?
Boko Haram reach ur side?
U no hw many way die jan till nw?
Ansa me nau 
See
God give u good health.
Naija no good,
Naija no good:
U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad and laptop, even if u neva get money to buy car.
Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey ping or whatsapps?
Abi na blind man wan change DP or comment for facebook?
U still dey complain there?
Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 coffin?
Because na new month we dey sooo.
My friend, u beta start thanking God now...
If u read this message and U no share am that means you no dey appreciate God.. for making u see dis month of May.
Oya share am with all ur contact.
10 gboza 2 Baba God oo!.
      
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
     GBOZA
Me, i don send my own ooo
Baba God I dey LOYAL ooo..
Baba God Na u bi kooo......
Share on Google Plus

About Unknown

This is a short description in the author block about the author. You edit it by entering text in the "Biographical Info" field in the user admin panel.

0 comments:

Post a Comment