Papa Akpors: Akpos, I learnt your JAMB result
is out.
Akpors: Daddy You remember John wey dey
carry first for
our
whole school? he failed...
Papa Akpors: that's terrible, what happened?
Akpors: You also remember Paul wey dey
teach me for house?
He failed
too.
Papa Akpors: what's causing the poor
performance?
Akpors: Daddy I don't know, na so e be o.
Even
Kelvin who won the Cowbell competition
failed too.
Papa Akpors: so how was your own result?
Akpors : You also remember OKON, our
senior prefect? He
failed.
Papa Akpors: (Angrily) Boy, Tell me about
your own result!!
Akpors : (angrily) If all those people failed,
wetin You expect
for my own
result?? I be witch?
0 comments:
Post a Comment