WARRI BOY NO DEY CARRY LAST


A MATHS TEACHER asked a
student in a warri school "what is '2'
raised to power
'5'",
the student
stood up and replied
"Wetin '2' dey raise power for '5'...
dem be mate?...
'2' leave '3', '4' come dey raise power for
'5'...him wan
die?..
him no knw say '5' use three
years senior am..."
The teacher fainted... Warri boy no dey carry
last oh, lol
Share on Google Plus

About Unknown

This is a short description in the author block about the author. You edit it by entering text in the "Biographical Info" field in the user admin panel.

0 comments:

Post a Comment